Saturday 31 January 2015

PHOTO: RAPPER OLAMIDE DON TURN PAPA

Olamide girlfriend Adekumbi Aisha Suleiman don born bouncing baby boy on Friday.Olamide share photo of the baby for IG.
Bukumi born for St.Ives hospital, Ikeja.
Olamide joke for IG say na the new person wey hin don sign for YBNL.
The pikin name na Batifeori Maximilliano Adedeji.Mama And pikin dey fine.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.