Thursday 29 January 2015

SO JIMI AGBAJE NO DEY PAY TAX

Gov.Babatunde raji fashola talk say PDP Jimi Agbaje No fit be Lagos state governor because hin no dey pay tax and all hin company too dey run from tax say, make people check am wella.E be like say people don check and e be like say na true.well we go dey look.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.