Thursday 29 January 2015

OBASANJO INSULT GEJ AND PATIENCE JONATHAN BECAUSE SHE NEVER BORN PIKIN

If this na OBJ twitter handle then this tin dey bad,hin talk say how Pres.Goodluck Jonathan go put Gen.Muhammadu Buhari daughter inside politics matter say whether person fit put hin Wife matter inside too as she never born any pikin.see the tweets.The handle na @segunobasanjo

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.