Thursday 29 January 2015

PHOTO: SEE CHARLY BOY AND FEMI KUTI DEY RELAX TOGETHER

Charly boy put this picture wey hin and another legend Femi Kuti dey relax together. Maybe den dey do new music? or just dey relax

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.