Thursday 29 January 2015

NAWA OOO SO BOKO HARAM DON JOIN TWITTER

The twitter account get the name Alurwa Alwuthqa, and na the main account of the boki haram group.The account don dey tweet since 18th of January and the tin dey tweet about den activities.Naija security never talk about this tin.People don dey follow and e get pass 3,000 followers.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.