Justin Bieber na big boy oo. The 20 year old guy buy New Private Jet to celebrate christmas. People come dey yab am say In suppose give the monet to charity, say in dey too small.
Well some of una wey dey talk no Know say E no dey easy to dey travel this world, so the guy need this jet.
God abeg make me sef get private jet.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.