Monday 10 August 2015

SEE THIS PIKIN FACE WHEN THIS GOVERNOR WAN GIVE AM MEDICINE


LWKMD! That na Kebbi state governor, Gov Bagudu as hin wan give this pikin de- worming medicine. E dey normal for small pikin abi the pikin no just want am from the Governor?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.