Former Presido Olusegun Obasanjo don talk am again say hin no dey any political party, hin talk say since hin leave People's Democratic Party (PDP), hin no join any political party.
Hin talk this one after Kogi state governor, Captain Idris Wada (rtd) visit am for hin Hiltop Mansion for Abeokuta, Ogun state.
we must understand say no be the part dey make person, na the person dey make the party. Na who you be, you go bring come the party. For now, I no dey any party but I go vontunue to dey support any Naija person wey be good leader.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.