Tuesday 11 August 2015

FG DON CANCEL THIS YEAR HAJJ TO MECCA, DEY SAVE $1M


FG to save money this year, no go send anybody to represent Naija for this year Hajj for Mecca, Saudi Arabia so that dem go fit to save the money wey government dey spend according to wetin Presido Buhari announce yesterday.
That wan no go stop government to give medical and security support to naija people wey dey go the Muslim holy city this year. This decision go help naija save $1M abroad  and N30m from the money wey dem suppose spend for Naija. 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.