Monday, 10 August 2015

DELTA PEOPLE ORGANISE CRUSADE MAKE DEM RELEASE JAMES IBORI

The poster na to invite people for the state to come the crusade so that dem go pray make dem release dem former governor James Ibori.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.