Tuesday 14 July 2015

WIZKID AND TIWA SAVAGE DON RENEW DEM CONTRACTS WITH PEPSI FOR AROUND N17M EACH

Wizkid and Pregnant Mavin Records singer Tiwa Savage don sign new contracts with Pepsi. Wizkid wey just feature UK artist Skepta and American rapper and Singer Drake for hin Ojuelegba remix and Tiwatope Savage na the first Naija people wey go be the brand ambassadors. Congratolovia to dem!

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.