NFF presido Amaju Pinnick don yarn say Naija Football Federation(NFF) don reply former Super Eagles Stephen Keshi as hin sue dem go court for N1Billion.
Hin yarn say dem don receive the letter from Keshi layers and dem no fear wetin hin send and dem promise say e no go affect dem work as dem dey carry Naija football go front. Pinnick yarn I too know naija say dem legal department don dey look the letter wey Keshi send am and dem don reply am.
Stephen Keshi sue NFF for N1Billion say cos of say the way dem sack am no good. Hin yarn say NFF no get any beta reason to end hin cintract with dem.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.