Friday 3 July 2015

TV PRESENTER UTI NWACHUKWU DON FINALLY MEET HIN OYINBO LOVE


The Nollywood actor and TV presenter dey L.A for America where hin see the star for the Hollywood walk of fame of actor and singer Britney spears. I just dey imagine how the oyinbo people go dey look am when hin dey do all this tins.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.