Tuesday 14 July 2015

THIS PICTURE SHOW SAY MANCHESTER UNITED NEW PLAYER, BASTIAN SCHWEINSTEIGER DON DEY SUPPORT MAN U FOR LONG


That na Bastian for left with hin brother when dem still dey young for Germany. According to hin brother, Bastian don dey support Man utd since hin dey small and if no be Bayern, e must be Man utd. Schweinsteiger join man u for £20million pounds from Bayern Munich.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.