Wednesday 15 July 2015

PRESIDO BUHARI AND TINUBU SETTLE WAHALA AS DEM BREAK RAMADAN FAST WITH AMAECHI

No be Tunde Bakare be that?
 No be news again say oga Presido, Muhammadu Buhari and APC National leader, Bola Tinubu get Katakata since the NASS elections but now e be like say dem don end the palava. The two of dem with Rivers state former Governor Amaechi end the Ramadan fast together. Look more pictures after the break.












No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.