Sunday 5 July 2015

PHOTO: RAPPER DRAKE AND DIDIER DROGBA PLAY FOOTBALL TOGETHER FOR LONDON


Drake and footballer Didier Drogba wey never get any club yet dey London and the two of dem decide to play football together. Drogba do goalkeeper as drake score am penalty. The two of dem make mouth about dem meeting. Drogba talk say na hin allow drake score, but drake disagree.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.