According to latest informate wey just comot from Compliance and Content Monitoring Ltd (CCM), the two ogbonge parties for Naija spend more than N3.23B when dem add dem money together for the last election. The money na for advertisements and the camapaigns wey dem do. Look who spend money pass after the break.
PDP spend N2.5B( 77 percent of the money) while APC spend N728M(23 percent). This na from the advertisements wey dem put for Television and Radio from December 2014 to March 2015. The amount include the money wey dem spend for campaigns for all the state wey dem go, Billboards and posters.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.