Saturday 18 July 2015

NAIJA PEOPLE FOR LONDON DEY PAY 10K FOR BVN?


According to PUNCHng, Naija people for UK, especially London dey pay up to N10,000 for BVN before dem go fit give dem the number. BVN wey dey free for Naija no dey easy for people wey get Nigerian account and dey stay for UK. Some of dem go the Naija High Comission office for UK to complain about the amount wey dem dey pay and according to the people na CBN ask the banks to collect that amount.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.