James Aira, former Mr Nigeria Intl 2012 no even change at all as una fit see for this throwback picture. James wey don hin own Fashion and clothing line na the first winner of the Mr Nigeria International pageant for 2012. James Aira Ogbaloi don make name as many people don dey call am to host dem red carpets and even dem award shows, events and pageants.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.