Sunday 5 July 2015

LOOK THE NEW PICTURE PETER OKOYE PSQUARE FROM SQUARE VILLA

Peter share this picture from dem mansion for dem official Facebook page yesterday morning. The mansion dey for Omole estate. Peter dey leave there with hin family, but i hear say Paul no dey stay for there because of the kind people wey dey ther, hin no want make dem spoil hin pikin.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.