Thursday 2 July 2015

LOOK THE 9 YEAR OLD GIRL WEY WRITE BOOK ABOUT BOKO HARAM AND TERRORISM

9 year old girl Splendour Joe king don use her experience after she visit one of the camps of the people wey no get house after she visit dem with her papa and mama to write book about Boko Haram and Terrorism. The name of the book na ' Effects of terrorism on Children'. Her papa and mama Rev. and Mrs Joe King Abisoye carry am go the Defencce Headquarters to present the book to dem there.
look more photo after the break.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.