Saturday 18 July 2015

I NO COPY TIMI DAKOLO WISH ME WELL-- DAREY ART ALADE

Popular Singer and son of of JUJU singer , Art alade don yarn about wetin people dey talk say hin copy Timi Dakolo song ' Wish me well' for hin new song 'Pray for me'. Darey yarn for hin interview with Saturday beats. say hin record the song since for December last year before Timi even do hin own, do the live performance video for February before hin feature Soweto Gospel choir then hin release the song for July. Hin talk say na because hin talk 'city' for the song and Timi too talk am na hin make people talk say Darey copy am. 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.