Sunday 19 July 2015

GOODLUCK JONATHAN CAMPAIGN POSTERS STILL DEY FOR LAGOS ROADS


I see am for Airport road for Lagos, ikeja and I say make share am with una. I dey miss this man o

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.