Saturday 4 July 2015

FOOTBALLER OGENYI ONAZI VISIT PROPHET TB JOSHUA PRAYER MOUNTAIN

Onazi wey start hin foorballer career for Synagogue football team before hin play for Naija, go the church prayer mountain to go pray. Hin share the picture for instagram. Hin yarn say hin go pray to thank God and to pray about the next season.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.