Monday 6 July 2015

FOOTBALLER MIKEL OBI RUSSIAN GIRLFRIEND, OLGA DEY CHOP NAIJA FOOD (PHOTO)

She post this picture for insatgram yesterday, Sunday July 6th,2015 as she dey wack Naija food. She call am Pounded yam and Efo ri ro but the soup dey like Egusi.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.