According to Vanguard Newspaper, Former Presido Jonathan no dey happy say Presido Muhammadu Buhari wan investigate am and hin former government.
Jonathan no dey happy say Buhari wan investigate the $2.1billion from the Excess crude Oil account (ECA) wey dem withdraw without permission. Joanthan wan carry the matter go Gen. Abdulsalami Abubakar so that hin go help m yarn Presido Buhari. Nawa oo
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.