Fire burn more than hundred people this morning, July 22 after dem go thief petrol for inside Pipeline for Arepo before the tin explode for dem face.
The people for that area wey Sabi thief petrol from the pipeline because no be the first time wey dem dey do wake up very early today come start to dey thief this petrol. According to people wey dey there, the people don finish before dem Speed boat no gree start. Nawa ooo
eya
ReplyDeleteHow far. But e no easy o
Delete