Saturday 4 July 2015

COMEDIAN BOVI DON SIGN NEW ENDORSEMENT DEAL WITH GLO FOR AROUND N25M

Bovi don sign new endorsement deal for around N25M with Naija telecommunication company, Globacom. Hind on join Wizkid, Basketmouth, Korede Bello, Di'Ja and others wey don sign for the company. Congratolovia to am.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.