Sunday 5 July 2015

AMAECHI IGNORE GOV. WIKE AS HIN GO COWBOY PARTY WITH FRIENDS

Rt. Hon chibuike Rotimi Amaechi dey ignore Rivers state governor and everything hin don dey yarn about am. The former governor of Rivers state no let wetin Wike dey yarn affect am as hin go this Cowboy party with hin friends. Look another photo after the cut.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.