Tuesday 9 June 2015

JEGA NO GO LEAVE UNTIL END OF THE MONTH--- INEC



INEC spokesman Nick Dazang don deny say Jega wey be the first INEC chairman to organise two elections go leave before the end of this month.Hin yarn say the chairman still dey work and nothing like that.
You go remember say Jega yarn sat hin dey resign for the end of this month June 30,2015.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.