Saturday 6 June 2015

FC BARCELONA DON WIN 2015 UEFA CHAMPIONS LEAGUE



Goal from I.Rakitic, Luis Suarez and Neymar win the 2015 Uefa champions league final for Berlin. Even though Morata equalize after Barcelona first goal, e still no reach for dem to stop Barcelona.
This na Barcelona fourth champions league and Lionel Messi number 3.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.