Monday 1 June 2015

BBE BLAZEY DON RELEASE NEW SONG WITH NONNY 'SHIGEGE'



Boss beat entertainment rapper, Blazey don comot wiry another hit song wey hin call 'Shigege'. The song also get Brain child ent artist 'Nonny' with hin sweet voice.
Shigege get the new Afro-pop style wey dey reign now and go make you dance anywhere you dey.....even church (lwkmd).
So no dulling, download this wonderful song and see wetin I dey yarn about.
 download here 


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.