Sunday 10 May 2015

YEPA!! SINGER MARIAH CAREY SHOW UNDERWEAR ONTOP STAGE

The singer perform for Las vegas Oba Thursday night and fans wey dey there get more than dem expect. The 45 year old pant show and everybody for the concert see am. The tin wey surprise her fans be say she no stop and she make sure say she continue.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.