Saturday 9 May 2015

WOJU SINGER KISS DANIEL PAPA DON DIE

21 year old singer Kiss daniel papa don die. The singer wey don go hin instagram to officially announce am according to fans dey very sad.
Daniel Adinupe wey many people know as Kiss Daniel dey always yarn say hin papa dey always support hin music and hin papa death go pain am well well.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.