Tuesday 12 May 2015

SPORT: SCHALKE DON SACK GHANA FOOTBALLER BOATENG

Schalke don sack two African players for their team,  Sidney Sam wey dey play for Germany even though hin papa from Nigeria and Ghana footballer, Kevin Prince Boateng. The two players wey no dey play for their countyry again dey leave the club sharp sharp and no hope say dem go call dem back. The coach of Schalke don dey complain say the two players no dey perform well again.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.