Friday 29 May 2015

SEE WETIN U.S SEC OF STATE JOHN KERRY DO WHEN HIN ARRIVE NAIJA TODAY



The U.S secretary of state na hin lead the U.S people wey come naija. Instead of make dem follow the red carpet wey dem keep for dem, dem no send. This one show say dem no care about the protocols and all those VIP treatment. If our own leaders fit dey like that, tins for beta.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.