PEOPLE WEY DEY SELL BLACK MARKET AND POLICE DEY FIGHT FOR ABUJA, 2 PEOPLE DON DIE
The fight start yesterday evening for Bannex junction for Wuse 2 and two people don already die.
The black marketers vex after dem kill W of dem members and dem don dey burn cars and property for that side.
More tori later
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.