Friday 29 May 2015

OKADA MEN FOR ABUJA ORGANIZE PARADE FOR BUHARI



If you dey Abuja, you go don see the parade wey Okada men organise for new presido Muhammad Buhari, dem dey do different stunts and some of dem dey very dangerous. Look more photo after the cut.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.