Sunday 10 May 2015

KCEE SHOW HIN BRAND NEW ROLEX WATCH

Nobody fit argue say Kcee dey enjoy life. Kcee go hin instagram to show hin latest property, this gold Rolex wrist watch.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.