Saturday 9 May 2015

FINALLY! DENRELE DON TALK ABOUT MARRIAGE!

ss
Call am kolo, call am weird, Denrele Edun na of the most interesting people for Naija wey dey always surprise people.
The TV presenter and model don finally talk about marriage and the person wey hin go marry.

Denrele follow Saturday beats yarn say hin wan marry and before the end of this year, hin go marry. The controversial former Soundcity VJ yarn say the tin suppose be secret but now everybody don hear am.
Hin yarn say hin dey fear make bad belle people no come spoil everything and the girl go change her mind.
Finally hin talk say hin love the girl well well and hin no fit even explain how she thief hin heart but hin know say hin dey in love.


Love nwatiti"


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.