GIST FOR THE LANGUAGE WEY YOU KNOW !
Davido don announce say hin dey work with Akon for studio and the song go be their second song together after hin feature Akon for hin hit song "Dami duro" remix for 2012. The song go feature Eric Manny singer Runtown.
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.Call +2348188393890Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.