Monday 11 May 2015

COSSY AND HER BREAST COMOT FOR PARTY LAST NIGHT

Cossy no dey comot nowadays, so anytime wey she shoe face na news. The actress, (yes she be actress) and her friend Uche Ogbodo go OAP Ada slim birthday party yesterday night.
Cossy as usual, open breast keep make everybody see!



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.