GIST FOR THE LANGUAGE WEY YOU KNOW !
Wizkid post this picture foe instagram, starboy no fit wait to enjoy hin ciggar, hin go park for London to smoke. Some people dey yab am say why hin go disgrace Naija. I know see am as disgrace ooo
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.Call +2348188393890Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.