Tuesday 21 April 2015

PRESIDENT JONATHAN DON SACK INSPECTOR GENERAL OF POLICE

President Goodluck Ebele Jonathan dey show hin still be presido for Naija.
Today Special adviser for Publicity Dr Reuben Abati announce say Presidency don sack Inspector general of police Suleiman Abba  and dem don appoint Deputy IGP Solomon Arase as the new IG.


Mr Abba wey get Bachelors and masters degree for law and political science na fellow for Nigeria Defence college


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.