Thursday, 16 April 2015

NICKI MINAJ DON CONFIRM SAY SHE ABD MEEK MILL DEY ENGAGED

She go instagram to confam the news say she dey engaged. Meek Mill na sharp guy.Fine ring!!



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.