Sunday 26 April 2015

NAWA OOO!!! ONDO STATE DON BAN OGOGORO

Nawa oo Ondo state dem don ban ogogoro for the state. Dem talk say make nobody produce and make nobody drink am.

This na because of the disease wey kill 23 people for Irele, ondo state 2 weeks ago. Dem never know the disease but dem dey suspect say na from Ogogoro wey dem put poison.
Ondo state commissioner for Health, Dr Dayo Adeyanju announce am for press conference yesterday afternoon.
  " we dey beg everybody, make dem
     stop to drink ogogoro until we know
     where the poison from where the
     poison come from. Hin talk say dem
     dey follow NAFDAC work until dem
     fight the case.        


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.