Friday 5 June 2015

BUHARI GOVERNMENT: 1 WEEK AFTER INAUGURATION, YOU DON SEE ANY CHANGE?



Today na exactly one week since the new government of President Buhari enter power. During, dem campaign and even up till the inauguration day dem promise change. I just one ask if una don see any change?
Write the change for the comment side.


1 comment:

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.