Saturday 25 April 2015

NAIJA WOMAN KILL HER HUSBAND FOR AMERICA

Temitope Adebamiro(for up) kill her husband Adeyinka Adebamiro for dem house for Newcastle county, Delaware on Thursday morning.
Police see her husband for ground of dem bedroom after dem call dem around 12: 40 am.

The couple dey stay with dem two pikin and nanny don dey there for around 2 am.
Temitope wey talk say her husband don dey cheat on am with different women even her sister and the nanny daughter.
She kill her husband for inside bedroom after according to police e be like say dem get wahala just before hin die. even though she dey deny am say na hin kill himself.
Police don carry am go court for wetin dem call First grade murder.


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.