Wednesday, 29 April 2015

NA OLD AGE DEY AFFECT MY VOICE---9ICE

Abolare Akande a.k.a talk say na because of old age, hin voice dey go. 9ice talk am for interview with Notjustok say him start to do music for 28 and and now him be 35 so no be hin fault.
" My voice no fit be the same since 7 years wey I don dey sing"----9ice talk.
9ice come call popular Fuji artist Pasuma wonder wey hin voice don change.
But what of people for America wey dem voice still good till old age 9ice?
even Naija onyeka onwenu voice still dey kampe.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.