Saturday 25 April 2015

NA ME BE THE ONLY PIDGIN ENGLISH BLOGGER?

This blog go soon reach 6 months and although I get the idea to do am for pidgin English, no be me be the first to do am. After research I find out say no be me first do am. Wetin I don see now be say na only me remain Oo. Some people start but now dem don stop! but why? Dem no blog because dem like the tin.  I wan thank God say I still continue and by him.power I go still continue. Thank you to everybody wey dey read this blog, God bless una!



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.